Skip to main content

Photo of the day: Tuface Posts Picture Of Himself Drinking Pure Water


 He captioned the pic as; After a hard day's run, I cool off with some 'pure' water...Photo of the day!!
with all what this guy as acquired and achieved he is still very humble to the core. Some of our artiste in


WUSTO they never blow reach any where Oooo, even if them wan perform for school na to they beg them like god. This also point at everybody, some girls i won't mention name now, for Bana they will want to buy food just for them to pick up a plate and get served, they won't they are too proud to pick up a plate until the woman selling the food picks it up for them. Any ways sha you guys should just try and be humble even if you papa na Dangote.

Comments

  1. Artiste i hate pass for wusto na TOMEX and Technique.. those guys too they proud die

    ReplyDelete
  2. Tell dem oo,proud pple

    ReplyDelete
  3. I like that celindion girl.. she is very humble you won't even know she's wusto's only female artiste.

    ReplyDelete
  4. Proud say dem dey sing and rap abi,abeggg who dey luk dem....any person wey 1 dey proud mak him or her dey proud 4 him pocket or dere papa house,who kias mstcheew ...na tomex worst pass go dey carry shoulder up lik say na him get wusto,afterall na d same skul fees we dey pay.Any person wey 1 show off 4 no come wusto u 4 go skul wey dem dey pay lik 800,000 or 1m,no be say U go dey wusto dey pay 415000k nd u go dey feel onto d world.Abeg gbafuooo mak I pass.

    ReplyDelete
  5. This picture ain't about humility or pride...any big artiste out there cud just av done that1 for fun sake...but if u r talking abt cool headed,simple n humble artistes,tuface is a part. @jimi individual personalities n lifestyles r different,don't judge it like that.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Folahan you they mad wetin concern me with you? That is my own opinion fool oshi

      Delete
  6. Lols..tomex aint proud peeps..get close to him nd u will knw him well

    ReplyDelete
  7. Omoh una jst dey para 4 una self nao, if Tomex or Technique dey proud, dey av wah it takes to be proud, so haterz go fuck urself up han

    ReplyDelete
  8. SMH 4 u basket nd folahan

    ReplyDelete
  9. It is good to be humble, humble is nt for only artist but is general

    ReplyDelete

Post a Comment