He captioned the pic as; After a hard day's run, I cool off with some 'pure' water...Photo of the day!!
with all what this guy as acquired and achieved he is still very humble to the core. Some of our artiste in
WUSTO they never blow reach any where Oooo, even if them wan perform for school na to they beg them like god. This also point at everybody, some girls i won't mention name now, for Bana they will want to buy food just for them to pick up a plate and get served, they won't they are too proud to pick up a plate until the woman selling the food picks it up for them. Any ways sha you guys should just try and be humble even if you papa na Dangote.
Well said
ReplyDeleteArtiste i hate pass for wusto na TOMEX and Technique.. those guys too they proud die
ReplyDeleteTell dem oo,proud pple
ReplyDeleteI like that celindion girl.. she is very humble you won't even know she's wusto's only female artiste.
ReplyDeleteProud say dem dey sing and rap abi,abeggg who dey luk dem....any person wey 1 dey proud mak him or her dey proud 4 him pocket or dere papa house,who kias mstcheew ...na tomex worst pass go dey carry shoulder up lik say na him get wusto,afterall na d same skul fees we dey pay.Any person wey 1 show off 4 no come wusto u 4 go skul wey dem dey pay lik 800,000 or 1m,no be say U go dey wusto dey pay 415000k nd u go dey feel onto d world.Abeg gbafuooo mak I pass.
ReplyDeleteThis picture ain't about humility or pride...any big artiste out there cud just av done that1 for fun sake...but if u r talking abt cool headed,simple n humble artistes,tuface is a part. @jimi individual personalities n lifestyles r different,don't judge it like that.
ReplyDeleteFolahan you they mad wetin concern me with you? That is my own opinion fool oshi
DeleteE ma ja now
ReplyDeleteLols..tomex aint proud peeps..get close to him nd u will knw him well
ReplyDeleteOmoh una jst dey para 4 una self nao, if Tomex or Technique dey proud, dey av wah it takes to be proud, so haterz go fuck urself up han
ReplyDeleteSMH 4 u basket nd folahan
ReplyDeleteLwkmd!
ReplyDeleteIt is good to be humble, humble is nt for only artist but is general
ReplyDelete